♫musicjinni

Ayra Starr - Rush (Lyrics)

video thumbnail
Ayra Starr Rush (Lyrics)

Verse 1
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey for say I too righteous
No come dey form say you too like us

Pre-Chorus
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well well
E bе much
Na God dey make my tap, e dеy rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri

Verse 2
Jofunmi Japata
I dey go Ghana
You never touch
You dey form papas
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one
Ajeh ajeh
Can never take my cake away
You can’t count my grace
I just dey my lane
I just dey my lane

Pre-Chorus
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat mi mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no won hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us

Outro
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
No be hype, everybody dey crush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us (There’s no dulling)



#ayrastarr #rush #afrobeat




tags;
Ayra Starr Rush
Rush Ayra Starr
Ayra Starr Rush Lyrics
Rush Ayra Starr Lyrics
Rush Lyrics
Rush By Ayra Starr
Ayra Star New Song
Ayra Starr Song
Ayra Starr New Song Rush
Afrobeat, Nigeria Music

Ayra Starr - Rush Instrumental

Afrobeat Ayra Starr x Tems Type Beat - "Body & Soul"

(FREE) Ayra starr x Ckay x Afroswing Type Beat 2022 - "Rush" | Afrobeat Instrumental

Ayra Starr x Wizkid x Afrobeat Type Beat | 2023 “RUSH”

Ayra Starr - Commas (Lyric Video)

Ayra Star & Tems x Rema type beat 2023 "Sarima" | Afrobeat instrumental 2022

Wizkid ft. Ayra Starr & Tems Type Beat | Afro Dancehall Afrobeat Type Beat - "Rush"

Ayra Starr x Rema x Wizkid type beat "Rush" | Afrobeat Instrumental 2023

FREE Afrobeat Instrumental 2023 Rema X Ayra Starr X Lojay Type Beat

"BLAST" Ayra Star x Tems Type Beat 2023 - [Afrobeat]

(FREE) Ayra Starr x Afrobeat Type Beat "SABI"

[FREE] "RUSH" Ayra Starr x Rema x Joeboy Type beat | Afroswing |

Wizkid - 2 Sugar (feat. Ayra Starr) (Official Video)

"Rush" - Ayra Starr x Burna Boy x Wizkid x Reggaeton Type Beat 2023

''VIJOR'' Tems x Ayra Starr x Afrobeat Type beat |2022

Burna Boy FT Ayra Starr, Wizkid Type Beat x Afrobeat Instrumental | "Gallant"

(FREE) Ayra Starr x Wizkid Type Beat 2023 - "Fine Like You" | Afrobeat Instrumental with Post Hook

Wizkid x Ayra Starr "Rush" Type Beat | Afrobeat Type Beat 2022

"Rush" - Ayra Starr x Burna Boy x Wizkid x Reggaeton Type Beat 2023

[FREE] Afrobeat Type Beat 2022 Wizkid Ft Ayra Starr Type Beat "RUSH" #wizkidtypebeat #ayrastarr

''LEPA'' Tems x Ayra Starr x Afrobeat Type beat |2022

(FREE) Ayra Starr x Wizkid x Afrobeat Type Beat 2023 - Compromise

"Loyalty" - Tems x Ayra Starr Type Beat

''LAENA'' Magixx x Ayra Starr x Afrobeat Type beat |2022

2023 (free) Ayra Star & Tems x Rema type beat "Joromi" | Afrobeat instrumental

"Spirit" - Afrobeat x Ayra Starr Type Beat

[FREE] Burna Boy Afrobeat Type beat 2023 Ft Ayra star "RUSH"

(Omah Lay x Ayra Starr x Rema x Oxlade x Victony Type Beat) - RUSH

[FREE] Oxlade x Ayra Starr "Perfect" x Tems Afro Type Beat

Afrobeat Instrumental "Baby" Mavin x Rema x Ayra Starr type beat 2022

Disclaimer DMCA